Dem don sentence di nephew of Equatorial Guinea President Teodoro Obiang Nguema, wey bin dey di middle of one sex tape scandal last year, to eight years in prison for embezzlement. Baltasar Ebang ...